![]() ![]() How e tek wok įom 2011 go rish 2012, Davido stat to dey wok on im fest rekod "Omo Baba Olowo".Di albom muzik na miss of Afrika beats an hiphop. Davido get digree for Muzik Babcock University.Later, e Papa pay di Univasiti to stat muzik dipatment for di niu class of one student. E go lif for London an na dia e tek wok on e voesi.Afta e kom bak to Naijá for 2011, Davido stop smol for e muzik karia an go bak to skul to mek im papa happi as e enta Babcock University for July 2015. Davido no finish Oakwood University as e put all e mind for muzik. Davido go skul for British International School for Lagos in Naijá an as e rish 16 years old e go rid Business Administration for Oakwood University for Alabama.Īs Davido dey Oakwood, e get muzikal tins an e stat to dey mek beats wit e kosin B-Red an Sina Rambo wey dem kom fom dia muzik akt KB International. Tori of e life ĭem bon David Adedeji Adeleke for Noveminside Atlanta Georgia wey dey Amerika.E papa Adedeji Adeleke na bizinessman an e mama Vero Adeleke na leshura for Univasiti.Na Davido smol pass for di five pikin-dem an na e bi di sekod boi of e papa. On Friday 13 November 2020, Davido rilis e nomba three studio albom "A Better Time".As at August 2021, Davido bi di sekod person wey pipul dey folo pass for Afrika soshial media app Instagram. For November 2019, Davido rilis e sekod studio albom " A Good Time" Davido sopot am wit Muzik laik " Blow My Mind".For insaid New African Magazine for 2019, Davido dey amog di 100 top strong pipul wey dey kontrol Afrikans. Di song "If" kova di worldwide soshial media Hativiti an "Fall" kom bikom di Longest charting Nigerian Pop song for Billboard history.For di wold of muzic dem dey kol am King of our taim Afrobeats. For October 2016, Davido rilis anoda five trak Ep "son of mercy" wey bi sey e sopot am wit songs laik "Gbagbo Oshi", "How long" an "Coolest kids in Africa" for April 2017, bikos of di trobul for kreativ kontrol said, Davido go bak go tok abaut im kontrat wit Sony an dat sem year e rilis anoda five singles wey "If" and "Fall" dey amog di singu. Na Davido fom di rekod lebel kol Davido Music Worldwide (DMW) an musizishian laik Dremo, Mayorkun, Peruzzi an liya dey onda dis record label.įor July 2016, Davido sign anoda rekod diee wit "Sony's RCA Records". For January 2016, e go sign rekod diee wit Sony Music. Insaid 2013 go rish 2015, Davido rilis plenti muzik wey popula wel wel. ![]() David Adedeji Adeleke (na for Novemdem bon am) wey pipul no wel wel as Davido na Naijá-Amerika singa, song raita an rekod produsa.Davido popula wel well wen e rilis di muzik "Dami Duro" di sekod muzik wet dey e fest muzik albom "Omo baba Olowo" (2012).Fat sem year 2012 for Headies awod, Davido win di Next Rated Award. ![]()
0 Comments
Leave a Reply. |
Details
AuthorWrite something about yourself. No need to be fancy, just an overview. ArchivesCategories |